Weytin – Joel Diala
Advertisements

Listen, Download and Share Your Thoughts About Weytin – Joel Diala!

Download HERE

 

Press Release or Lyrics

WEYTIN LYRICS
Hallelujah
Oh Hallelujah
I no see weytin you no fit do
I no see weytin you no fit do
me I never hear of weytin you no fit do
Dem never tell me weytin you no fit do
I no see weytin you no fit do
{Mighty God oh}
I never read of weytin you no fit do
(My God)

Hallelujah
I no see weytin you no fit do
{I no see weytin you no fit do God}
I no see weytin you no fit do
{I never hear at all oh}
That God wey fit do everything
Na you be my God Oh
{Jesus}
Na you be my God Oh
Jesus
Na you be my God Oh
{Jesus oh}
Na you be my God Oh
Hallelujah
Hallelujah, you be my God oh
Oh Hallelujah, you be my God oh
I no see weytin you no fit do
{Na you be God wey dey make blind eyes dey see}
I no see weytin you no fit do
{Na you be God wey dey make lame legs to walk oh}
I no see weytin you no fit do
{Na you be God wey dey make barren womb conceive}
I no see weytin you no fit do
{Na you be the God wey raise dead man to life}
I no see weytin you no fit do
{Na you be God wey dey make the lame to walk oh}
I no see weytin you no fit do
{Na you be the God wey make deaf ears to hear God oh}
I no see weytin you no fit do
Jesus oh
I no see weytin you no fit do
I no see weytin you no fit do
That God wey fit do everything
Na you be my God Oh
{Jesus}
Na you be my God Oh X7
Chant….

Artistes’ Biography

Joely is a Nigerian gospel music minister and a song writer based in Abuja.A graduate of sociology from the University Of Abuja.
Minister Joely whose birth name is Joel Diala hails from Abia state, a lover of Christ and a great lover of godly music. Minister Joely is a fast rising gospel singer with a new indigenous sound WEYTIN that express God’s greatness

Twitter Handle: Bijul Joel
Instagram Handle: Joely_World

Kindly use the comment section below to tell us about this song. Hope it will be a blessing you. 🙂

Advertisements

Advertisements

0 Comments

Submit a Comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *


Advertisements

Hey, We're glad you're here. Subscribe, let's connect!

Don't worry - we take privacy seriously and will never share your details.

You have Successfully Subscribed!

Pin It on Pinterest

Shares